#ENDBADGOVERNANCE CAN ONLY BE IF!!!!!🤣😂🤣😂 WE CHASE OUT AMERICA AND THE WEST😂🤣😂🤣
MP3•Episoder hjem
Manage episode 432268989 series 3471759
Innhold levert av Caroline Aina and Sir Lenzo. Alt podcastinnhold, inkludert episoder, grafikk og podcastbeskrivelser, lastes opp og leveres direkte av Caroline Aina and Sir Lenzo eller deres podcastplattformpartner. Hvis du tror at noen bruker det opphavsrettsbeskyttede verket ditt uten din tillatelse, kan du følge prosessen skissert her https://no.player.fm/legal.
In the days of PRESIDENT MUHAMMADU BUHARI😁😁😁😁 #covid was the evil ravaging the world🤣😂🤣🤣 The west and America were in tears, China sef worry, everywia sorrows😭😭😭😭 BUT 4 NIJA DAT YIA 😍😍😍😍 GROVINGS WE BE DEY NA, BUHARI BE DEY PAY SALARIES WHILE WE DEY HOUSE DEY EMJOY💃💃💃💃 WE BE NOR GET REFINERY, NO P🤣😂🤣😂 WE STI NOR SEE FUEL SCARCITY😂🤣😂🤣 ENTA THE OLORIBURUKU OF THE WORLD🤣😂🤣🤣 me sef sir lenzo fillow cos am🤣😂🤣🤣 go carry OGO gee TINUBU OH!!!!!!! 🤣😂🤣😂 SELL NIJA GEE ZIONISTS IN A JIFFY😂🤣😂😂 d remaining amebo dey inside the podcast😂🤣😂😂 u gaz click to listen, soft🥰🥰🥰🥰 con add ur thinkings as u dey share na😂🤣😂😂 u b dey alive wen all happen so u get sense😂🤣😂🤣 YOU ARE TRULY INTELLIGENT ABEG🙏🙏🙏🙏 TURN UP ON GOD♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡#sirlenzo #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #kenya #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
251 episoder